Popular Car Dealer Mocks Wizkid For Rocking His Old Designer Clothes
Adeshina Jelili Oladipupo, known by his moniker Aremo Oba has made fun of Afrobeats sensation Wizkid over his choice of attire.
The South African-based Nigerian car dealer started throwing shades when Wizkid was recently photographed wearing an expensive Louis Vuitton jacket. Members of Wikid FC gushed over him and insisted that his sense of fashion has always been on point.
However, Aremo Oba responded by saying he had worn the clothing in the past and sharing a video of himself rocking the expensive clothing, he insisted that the revered Nigerian artist is only living his (Aremo Oba) past.
He proceeded to drag Wizkid’s fans for celebrating’ mediocrity.’
See reactions trailing the post;
emp_boston9876 wrote; The phone wey you hold .. na you first use ham ?? 😂😂 And I dey always think say this Egbon get level nisha
bigkushking; All of una just hate this guy when he nor do una anything, wetin wiz do una papa? That’s why davido dey loose people so
big___rock__; Werey wey just start Dey see money won shade wizkid olofo
kbo247; Ask Shey e get money reach machala, Shey hin get Richard Mille and rolls Royce 😂. Wahala
honestlife112; Wizzy bought his own with legit money ….. una buy yours with yahoo fraud money ….
3iigswizzz; Don’t hate aremo ….na since when una daddy make that rapper’s comment na him aremo Don dey find am ….and no be fugazzi…aremo no na boss😍😍
big_wave13; Chai so this aremo self be Didinrinnnnn😂😂😂😂 cause you wear cloth before someone does that mean you’ve achieved more than them 😂😂 them suppose remove that verified logooo walahi😂😂😂
_lati10; Ode yahoo boy comparing him self with big wiz. Fraud money sweat money ogun pa iya aremo
yellowshugabae; And so? Awon werey oni achievement isonu, go use am collect $ for bank nah #Bodaode
___matino; See the African mentality 😂😂😂😂 aremo no get sense , shey na e papa get the dress wey e spend money buy ?
believe__116; Wow so Aremu doesn’t even have sense of reasoning FUCK..Na f9 aremo go get for Economics
fire_css_; Why e go pain …Shey na only wizzy them do LV for ni 😂😂😂
charming._caramel; Can’t be my David 😍😁
dhouseofgagalagos; 🤦♀️🤦♀️who first buy car na old model Oga
castedplayboi; U buy am, We know. Where u buy am ?😂 Werey wey Zion popular pass sef wan zuzu.